benben

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bend

Pronunciation 1

  • bɛ̀nbɛ́n

Play Play

Pronunciation2

  • bɛ̀nibɛ́ni

Play

Adjective

  1. Make someting no dey straight.
  • Di way dem take arrange de chairs, dem benben go one side, make dem straight small I beg.  — (NSC_Legbeti_2021, The arrangement of the chairs looks bent, please make them straight a bit.)
  • You long gown zip benben for back, which tailor sew am?  — (NSC_Legbeti_2021, The zip of your dress is bent at the back, who made it?)
  1. Make person get cunnycunny ways.
  • You and your benben way, you no go change?  — (Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)
  • Na benben ways im take be oga.  — (NSC_Legbeti_2021, He made it to the top through unscrupulous means.)
  • Make someting no dey pure.
  • Di matter too benben one kain, I no do.  — (NSC_Legbeti_2021, I refuse to be a part of it as the issues involved are unclear to me.)
  • No worry, by de time we benben de story give am, he go confuse, run comot hand.  — (NSC_Legbeti_2021, By the time we twist the story when telling it, he would get confused and give up.)
  • Sey person get benben leg no mean sey e no fine.  — (NSC_Legbeti_2021, That a person has knock knees does not mean that the person is not beautiful/handsome.)


Synonyms

k-leg, magomago

Translations

  • English: bent , shady, crooked