bendownbotik

Naija

Etymology

From English bend down boutique.

Pronunciation

  • bɛ̀ndȃnbutík

Play


Noun

Spot wey dem dey sell second hand cloth.

I go bendownbotik go buy shirt.  — (Egbokhare_2020, I went to a place where they sell used clothing to buy a shirt.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: a spot where used clothing items are sold.