Difference between revisions of "bendownselect"

Line 14: Line 14:
 
* Cloth wey person don first wear, de con pack am dey sell.
 
* Cloth wey person don first wear, de con pack am dey sell.
 
:* {{ux|dv|'''Bendownselect''' dey last pass. |(Egbokhare_2020, Second hand clothing lasts longer.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Bendownselect''' dey last pass. |(Egbokhare_2020, Second hand clothing lasts longer.)}}
:* {{ux|dv| E get people wey dey go [[boutique]], e still get people wey dey go '''bendownselect'''. |(NSC_Tella_2020, Some people go to the high end stores, others go to the thrift stores.)}}
+
:* {{ux|dv| E get people wey dey go [[boutique]], e still get people wey dey go '''bendownselect'''. |(NSC_2020, Some people go to the high end stores, others go to the thrift stores.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 19:41, 17 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: bend down select

Pronunciation

  • bɛ̀ndáunsɛ̀lɛ̂t

Play Play

Noun

  • Cloth wey person don first wear, de con pack am dey sell.
  • Bendownselect dey last pass.  — (Egbokhare_2020, Second hand clothing lasts longer.)
  • E get people wey dey go boutique, e still get people wey dey go bendownselect.  — (NSC_2020, Some people go to the high end stores, others go to the thrift stores.)

Related forms

Synonyms

Antonym

boutique

Translations

  • English: a second hand clothing.