Difference between revisions of "bendownselect"

 
(11 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''bend down select''
+
From English: ''bend down select''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bɛ̀dáunsɛ̀lɛ̂t
+
* bɛ̀ndáunsɛ̀lɛ̂t
 
<sm2>Pcm-ng-bendownselect.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bendownselect.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-bendownselect.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-bendownselect.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 0
 
* Frequency rank in raw corpus: inf
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Cloth wey be second hand.
+
* Cloth wey person don first wear, de con pack am dey sell.
 
+
:* {{ux|dv|'''Bendownselect''' dey last pass. |(Second hand clothing lasts longer.)}}
#: {{ux|dv|Na bend down select dey last pass. |(Egbokhare_2020, Second hand clothing lasts longer.)}}
+
:* {{ux|dv| E get people wey dey go [[boutique]], e still get people wey dey go '''bendownselect'''. |(Some people go to the high end stores, others go to the thrift stores.)}}
#: {{ux|dv|Na bend down select I buy dis shirt. |(NSC_Tella_2020, It was second hand I bought this shirt.)}}
 
====Derived forms====
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[bendownpick]], [[bendownbotik]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[akube]], [[okrika]]
 
* [[akube]], [[okrika]]
  
====Antonyms====
+
===Antonym===
* [[tearobber]]
+
[[boutique]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''a second hand clothing''.
 
* English: ''a second hand clothing''.

Latest revision as of 11:59, 29 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: bend down select

Pronunciation

  • bɛ̀ndáunsɛ̀lɛ̂t

Play Play

Noun

  • Cloth wey person don first wear, de con pack am dey sell.
  • Bendownselect dey last pass.  — (Second hand clothing lasts longer.)
  • E get people wey dey go boutique, e still get people wey dey go bendownselect.  — (Some people go to the high end stores, others go to the thrift stores.)

Related forms

Synonyms

Antonym

boutique

Translations

  • English: a second hand clothing.