Difference between revisions of "bendownselect"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Cloth wey person don first wear, de con pack am dey sell. | * Cloth wey person don first wear, de con pack am dey sell. | ||
− | :* {{ux|dv|'''Bendownselect''' dey last pass. |( | + | :* {{ux|dv|'''Bendownselect''' dey last pass. |(Second hand clothing lasts longer.)}} |
− | :* {{ux|dv| E get people wey dey go [[boutique]], e still get people wey dey go '''bendownselect'''. |( | + | :* {{ux|dv| E get people wey dey go [[boutique]], e still get people wey dey go '''bendownselect'''. |(Some people go to the high end stores, others go to the thrift stores.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 11:59, 29 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: bend down select
Pronunciation
- bɛ̀ndáunsɛ̀lɛ̂t
Noun
- Cloth wey person don first wear, de con pack am dey sell.
- Bendownselect dey last pass. — (Second hand clothing lasts longer.)
- E get people wey dey go boutique, e still get people wey dey go bendownselect. — (Some people go to the high end stores, others go to the thrift stores.)
Related forms
Synonyms
Antonym
Translations
- English: a second hand clothing.