bendownselect

Naija

Alternative forms

Etymology

From English bend down select

Pronunciation

  • bɛ̀dáunsɛ̀lɛ̂t

Play Play

Noun

Cloth wey be second hand.

Na bend down select dey last pass.  — (Egbokhare_2020, Second hand clothing lasts longer.)
Na bend down select I buy dis shirt.  — (NSC_Tella_2020, It was second hand I bought this shirt.)

Related forms

Synonyms

Antonym

boutique

Translations

  • English: a second hand clothing.