bendownselect

Naija

Alternative forms

Etymology

From English bend down select

Pronunciation

  • bɛ̀dáunsɛ̀lɛ̂t

Play Play

Noun

  • Cloth wey be second hand.
  • Bendownselect dey last pass.  — (Egbokhare_2020, Second hand clothing lasts longer.)
  • E get people wey dey go boutique, e still get people wey dey gobendownselect.  — (NSC_Tella_2020, Some people go to the high end stores, others go to the thrift stores.)

Related forms

Synonyms

Antonym

boutique

Translations

  • English: a second hand clothing.