bendownselect
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: bend down select
Pronunciation
- bɛ̀ndáunsɛ̀lɛ̂t
Noun
- Cloth wey person don first wear, de con pack am dey sell.
- Bendownselect dey last pass. — (Egbokhare_2020, Second hand clothing lasts longer.)
- E get people wey dey go boutique, e still get people wey dey go bendownselect. — (NSC_Tella_2020, Some people go to the high end stores, others go to the thrift stores.)
Related forms
Synonyms
Antonym
Translations
- English: a second hand clothing.