Naija
Etymology
From: English biscuit and bone (for English di real name of di ting na brisket bone)
Pronunciation
Play
Play
Noun
- Di kind bone wey no dey hard person chop.
- I like dey chop biscuit bone. — (I like eating brisket bone.)
Related forms
bone
Translations