Difference between revisions of "biscuitbone"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''biscuit bone''
+
From: English ''biscuit and bone'' (for English di real name of di ting na brisket bone)
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 14:51, 28 March 2022

Naija

Etymology

From: English biscuit and bone (for English di real name of di ting na brisket bone)

Pronunciation

  • bìskítbôn

Play Play

Noun

  • Di kind bone wey dey easy chop.
  • I like dey chop biscuit bone.  — (Egbokhare_2020, I like eating brisket bone.)

Related forms

bone

Translations

  • English: brisket bone