biscuitbone

Naija

Etymology

From: English biscuit bone

Pronunciation

  • bìskítbôn

Play Play

Noun

  • Di kind bone wey dey easy chop.
  • I like dey chop biscuit bone.  — (Egbokhare_2020, I like eating brisket bone.)

Related forms

bone

Translations

  • English: brisket bone