biscuitbone
Naija
Etymology
From: English biscuit and bone (for English di real name of di ting na brisket bone)
Pronunciation
- bìskítbôn
Noun
- Di kind bone wey dey easy chop.
- I like dey chop biscuit bone. — (Egbokhare_2020, I like eating brisket bone.)
Related forms
Translations
- English: brisket bone