biscuitbone

Revision as of 14:56, 27 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English biscuit and bone (for English di real name of di ting na brisket bone)

Pronunciation

  • bìskítbôn

Play Play

Noun

  • Di kind bone wey no dey hard person chop.
  • I like dey chop biscuit bone.  — (I like eating brisket bone.)

Related forms

bone

Translations

  • English: brisket bone