bitter
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bitter
Pronunciation
- bítà
Adjective
- As someting be wey be sey e no sweet.
- Di soup dey bitter. — (Egbokhare_2021, The soup is bitter.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: bitter
Noun
- Someting wey dey make someting make e no sweet.
- You go wash am sotay di bitter go comot.|(NSC_2022, You should wash it till the bitterness disappears.)}}