bitter

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bitter

Pronunciation

  • bítà

Play Play

Adjective

  • Wetin no sweet.
  • Di soup dey bitter.  — (Egbokhare_2021, The soup is bitter.)
  • You go wash am sotay di bitter go comot so dat e no go bitter for di soup.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__15, You should wash it till the bitterness disappears from the soup.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: bitter