bitter

Revision as of 14:58, 28 March 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bitter

Pronunciation

  • bítà

Play Play

Adjective

  • As someting be wey be sey e no sweet.
  • Di soup dey bitter.  — (Egbokhare_2021, The soup is bitter.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: bitter

Noun

  • Someting wey dey make someting make e no sweet.
  • You go wash am sotay di bitter go comot.  — (NSC_2022, You should wash it till the bitterness disappears.)

Related form

bitterleaf

Antonyms

sweet

Translation

  • English: bitterness