Difference between revisions of "bitterleaf"

Line 16: Line 16:
 
* Frequency in raw corpus: 18
 
* Frequency in raw corpus: 18
 
* Frequency rank in raw corpus: 5700
 
* Frequency rank in raw corpus: 5700
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 15:33, 13 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bitter and leaf.

Pronunciation

  • bìtàlîf

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 975
  • Frequency in raw corpus: 18
  • Frequency rank in raw corpus: 5700

Noun

bitterleaf: vernonia amygdalina -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Bitterleaf soup dey sweet wellwell.  — (Bitter leaf soup is very delicious.)
  2. - (frequency:4)
    So, as we dey eat dat bitterleaf soup dey go, make we shake body small.  — (deuber__3958, __no translation__)
    Uh for today cooking now, I go teach una how dem dey take cook bitterleaf soup.  — (deuber__3933, __no translation__)
  3. nmod:poss (frequency:4)
    When you don wash your bitterleaf finish, you go keep am.  — (deuber__3938, __no translation__)
    Now, when you don put dat one finish, di next tin wey you go do now na your bitterleaf.  — (NST_cleaned__35924, __no translation__)
  4. amod-nmod:poss (frequency:4)
    So carry your dry bitterleaf.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__97, So get your dry bitterleaf.)
    Put your dry bitterleaf inside.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__98, Put your dry bitterleaf into it.)
  5. det (frequency:2)
    If you buy am, you go put am for sun, so dat di bitterleaf go twist well well.  — (deuber__3935, __no translation__)
    So if di bitterleaf twist well well for sun, you go come wash am, di thing go long, all of dem go dey one one.  — (deuber__3937, __no translation__)
  6. acl:relcl (frequency:2)
    Dem no dey use bitterleaf wey scatter cook am o.  — (deuber__3936, __no translation__)
    Make I tell you again o, dem no dey use bitterleaf wey dey pieces pieces dey take cook di soup o, na di one wey long well well, na im dem dey take use cook di soup, so dat di whole thing go come out well well.  — (deuber__3953, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • maggi 0.87 23, crayfish 0.86 25, onions 0.85 21, mortar 0.84 19, ugu 0.83 11, freezer 0.83 16, tomatoes 0.82 14, cocoyam 0.82 22, egusi 0.82 35

Antonyms

  • maggi 0.87 23, crayfish 0.86 25, onions 0.85 21, mortar 0.84 19, ugu 0.83 11, freezer 0.83 16, tomatoes 0.82 14, cocoyam 0.82 22, egusi 0.82 35

Translations

  • English: vernonia amygdalina