Difference between revisions of "bitterleaf"

Line 18: Line 18:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
bitterleaf: vernonia amygdalina -- Definition in Naija?
+
Na plant wey no dey sweet wey de dey use take make soup or medicine.
 +
:*{{ux|dv|'''Bitterleaf''' soup dey sweet well well. |(Egbokhare_2012, Bitter leaf soup is very delicious.)}}
 +
:*{{ux|dv|Uh for today cooking now, I go teach una how dem dey take cook '''bitterleaf''' soup. |(deuber__3933, In today's cookery lesson you will learn how to cook bitterleaf soup.)}}
 +
 +
====Related forms====
 +
* [[bitter]]
  
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|'''Bitterleaf''' soup dey sweet wellwell. |(Bitter leaf soup is very delicious.)}}
 
# - (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|So, as we dey eat dat '''bitterleaf''' soup dey go, make we shake body small. |(deuber__3958, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Uh for today cooking now,  I go teach una how dem dey take cook '''bitterleaf''' soup. |(deuber__3933, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|When you don wash your '''bitterleaf''' finish, you go keep am. |(deuber__3938, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Now, when you don put dat one finish, di next tin wey you go do now na your '''bitterleaf'''. |(NST_cleaned__35924, __no translation__)}}
 
# amod-nmod:poss (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|So carry your dry '''bitterleaf'''. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__97, So get your dry bitterleaf.)}}
 
#: {{ux|dv|Put your dry '''bitterleaf''' inside. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__98, Put your dry bitterleaf into it.)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If you buy am, you go put am for sun, so dat di '''bitterleaf''' go twist well well. |(deuber__3935, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So if di '''bitterleaf''' twist well well for sun, you go come wash am, di thing go long, all of dem go dey one one. |(deuber__3937, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem no dey use '''bitterleaf''' wey scatter cook am o. |(deuber__3936, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Make I tell you again o, dem no dey use '''bitterleaf''' wey dey  pieces pieces dey take cook di soup o, na di one wey long well well, na im dem dey take use cook di soup, so dat di whole thing go come out well well. |(deuber__3953, __no translation__)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
====Synonyms====
 
* maggi 0.87 23, crayfish 0.86 25, onions 0.85 21, mortar 0.84 19, ugu 0.83 11, freezer 0.83 16, tomatoes 0.82 14, cocoyam 0.82 22, egusi 0.82 35
 
 
====Antonyms====
 
* maggi 0.87 23, crayfish 0.86 25, onions 0.85 21, mortar 0.84 19, ugu 0.83 11, freezer 0.83 16, tomatoes 0.82 14, cocoyam 0.82 22, egusi 0.82 35
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: vernonia amygdalina
 
* English: vernonia amygdalina

Revision as of 16:01, 13 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bitter and leaf.

Pronunciation

  • bìtàlîf

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 975
  • Frequency in raw corpus: 18
  • Frequency rank in raw corpus: 5700

Noun

Na plant wey no dey sweet wey de dey use take make soup or medicine.

  • Bitterleaf soup dey sweet well well.  — (Egbokhare_2012, Bitter leaf soup is very delicious.)
  • Uh for today cooking now, I go teach una how dem dey take cook bitterleaf soup.  — (deuber__3933, In today's cookery lesson you will learn how to cook bitterleaf soup.)

Related forms


Translations

  • English: vernonia amygdalina