Difference between revisions of "bitterleaf"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Leaf wey no dey sweet wey de dey use take make soup or medicine. | |
:*{{ux|dv|'''Bitterleaf''' soup dey sweet well well. |(Egbokhare_2012, Bitter leaf soup is very delicious.)}} | :*{{ux|dv|'''Bitterleaf''' soup dey sweet well well. |(Egbokhare_2012, Bitter leaf soup is very delicious.)}} | ||
:*{{ux|dv|Uh for today cooking now, I go teach una how dem dey take cook '''bitterleaf''' soup. |(deuber__3933, In today's cookery lesson, you will learn how to cook bitterleaf soup.)}} | :*{{ux|dv|Uh for today cooking now, I go teach una how dem dey take cook '''bitterleaf''' soup. |(deuber__3933, In today's cookery lesson, you will learn how to cook bitterleaf soup.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|If dem wash '''bitter leaf''' finish, use am cook soup, e dey make sense. |(NSC_Legbeti_2021, When bitter leaf is washed and used to cook, it turns out nice.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Line 28: | Line 29: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: vernonia amygdalina | + | * English: ''vernonia amygdalina'' |
Revision as of 12:35, 14 May 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bitter and leaf. Botanical name: Vernonia amygdalina
Pronunciation
- bìtàlîf
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 975
- Frequency in raw corpus: 18
- Frequency rank in raw corpus: 5700
Noun
- Leaf wey no dey sweet wey de dey use take make soup or medicine.
- Bitterleaf soup dey sweet well well. — (Egbokhare_2012, Bitter leaf soup is very delicious.)
- Uh for today cooking now, I go teach una how dem dey take cook bitterleaf soup. — (deuber__3933, In today's cookery lesson, you will learn how to cook bitterleaf soup.)
- If dem wash bitter leaf finish, use am cook soup, e dey make sense. — (NSC_Legbeti_2021, When bitter leaf is washed and used to cook, it turns out nice.)
Related forms
Translations
- English: vernonia amygdalina