Difference between revisions of "bitterleaf"

Line 14: Line 14:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Leaf wey no dey sweet wey de dey use take make soup or medicine.
 
* Leaf wey no dey sweet wey de dey use take make soup or medicine.
:*{{ux|dv|'''Bitterleaf''' soup dey sweet well well. |(Egbokhare_2012, Bitter leaf soup is very delicious.)}}
 
 
:*{{ux|dv|Uh for today cooking now, I go teach una how dem dey take cook '''bitterleaf''' soup. |(deuber__3933, In today's cookery lesson, you will learn how to cook bitterleaf soup.)}}
 
:*{{ux|dv|Uh for today cooking now, I go teach una how dem dey take cook '''bitterleaf''' soup. |(deuber__3933, In today's cookery lesson, you will learn how to cook bitterleaf soup.)}}
:* {{ux|dv|If dem wash '''bitter leaf''' finish, use am cook soup, e dey make sense. |(NSC_Legbeti_2021, When bitter leaf is washed and used to cook, it turns out nice.)}}
+
:* {{ux|dv|If dem wash '''bitterleaf''' finish, use am cook soup, e dey make sense. |(NSC_Legbeti_2021, When bitter leaf is washed and used to cook, it turns out nice.)}}
 
   
 
   
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[bitter]]
 
* [[bitter]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''vernonia amygdalina''
 
* English: ''vernonia amygdalina''

Revision as of 16:54, 15 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bitter and leaf. Botanical name: Vernonia amygdalina

Pronunciation

  • bìtàlîf

Play Play

Noun

  • Leaf wey no dey sweet wey de dey use take make soup or medicine.
  • Uh for today cooking now, I go teach una how dem dey take cook bitterleaf soup.  — (deuber__3933, In today's cookery lesson, you will learn how to cook bitterleaf soup.)
  • If dem wash bitterleaf finish, use am cook soup, e dey make sense.  — (NSC_Legbeti_2021, When bitter leaf is washed and used to cook, it turns out nice.)

Related forms

Translations

  • English: vernonia amygdalina