bitterleaf
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bitter and leaf. Botanical name: Vernonia amygdalina
Pronunciation
- bìtàlîf
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 975
- Frequency in raw corpus: 18
- Frequency rank in raw corpus: 5700
Noun
- Leaf wey no dey sweet wey de dey use take make soup or medicine.
- Bitterleaf soup dey sweet well well. — (Egbokhare_2012, Bitter leaf soup is very delicious.)
- Uh for today cooking now, I go teach una how dem dey take cook bitterleaf soup. — (deuber__3933, In today's cookery lesson, you will learn how to cook bitterleaf soup.)
- If dem wash bitter leaf finish, use am cook soup, e dey make sense. — (NSC_Legbeti_2021, When bitter leaf is washed and used to cook, it turns out nice.)
Related forms
Translations
- English: vernonia amygdalina