Difference between revisions of "black"

Line 21: Line 21:
 
#:* {{ux|dv|You see sey I '''black''' so so wine colour dey fit, e dey fit '''black''' people. |(LAG_01_Hairdressing_M__15, You see I am dark in complexion, so wine colour looks good... it looks good on black people.)}}
 
#:* {{ux|dv|As I enter Cameroon, na only '''black''', '''black''' I dey see o. |(NST_cleaned__20244, As I got to Cameroon, I saw only black people.)}}
 
#:* {{ux|dv|As I enter Cameroon, na only '''black''', '''black''' I dey see o. |(NST_cleaned__20244, As I got to Cameroon, I saw only black people.)}}
#:* {{ux|dv|E fit happen to anybodi, whether dem '''black''' or white or dem dey for Africa, Asia or Europe. |(bbc__44474, It could happen to anybody, whether you are black or white; from Africa or Asia.)}}
+
#:* {{ux|dv|E fit happen to anybodi, whether dem '''black''' or white or dem dey for Africa, Asia or Europe. |(bbc__44474, It could happen to anybody, whether you are black or white; from Asia or Europe.)}}
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 12:41, 15 January 2021

Naija

Etymology

From English: black

Pronunciation

  • blâk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 904
  • Frequency in raw corpus: 455
  • Frequency rank in raw corpus: 698

Adjective

  1. Na di color of someting wey dark.
    • I get black.  — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__76, I have the colour black.)
    • For Ghana red and black na traditional colours for mourning  — (bbc__9949, Red and black is the traditional colour for mourning in Ghana.)
  2. Na di color of di skin of person wey dark.
    • You see sey I black so so wine colour dey fit, e dey fit black people.  — (LAG_01_Hairdressing_M__15, You see I am dark in complexion, so wine colour looks good... it looks good on black people.)
    • As I enter Cameroon, na only black, black I dey see o.  — (NST_cleaned__20244, As I got to Cameroon, I saw only black people.)
    • E fit happen to anybodi, whether dem black or white or dem dey for Africa, Asia or Europe.  — (bbc__44474, It could happen to anybody, whether you are black or white; from Asia or Europe.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: black