dudu

Naija

Etymology

From Yoruba: dudu (black)

Pronunciation

  • dúdú

Play Play

Adjective

  • Person wey im skin black well well.
  • E get some girls wey no dey like oyibo, if di man no dudu like dis, deir body no dey even shake.  — (Some girls don't like fair skinned guys, if the man is not dark, they won't be moved.)
  • Noting do skin wey dudu. Shey you get? Who fine fine, no be di skin e dey dey.  — (There is nothing wrong with dark skin. You understand? Beauty is beauty, it not determined by the skin tone.)


Synonyms

Antonyms

oyibo

Translations

  • English: dark skinned