Difference between revisions of "black"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 2: Line 2:
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From English: ''black''
 
From English: ''black''
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* blâk
 
* blâk
 
<sm2>Pcm-ng-black.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-black.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-black.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-black.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 7
 
* Frequency rank in NSC treebank: 904
 
* Frequency in raw corpus: 455
 
* Frequency rank in raw corpus: 698
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#Na di color of someting.   
+
#Di color of someting wey dark.   
#:* {{ux|dv|I get '''black'''. |(JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__76, I have the colour black.)}}
+
#:* {{ux|dv| For Ghana red and '''black''' na traditional colours for mourning.|(bbc__9949, Red and black is the traditional colour for mourning in Ghana.)}}
#:* {{ux|dv|AFP For Ghana red and '''black''' na traditional colours for mourning |(bbc__9949, __no translation__)}}
+
#Di color of di skin of person wey dark.
#Na di color of di skin of person wey dark.
+
#:* {{ux|dv|You see sey I '''black''' so so wine colour dey fit, e dey fit '''black''' people. |(LAG_01_Hairdressing_M__15, You see I am dark in complexion, so wine colour looks good... it looks good on people with dark complexion.)}}
#:* {{ux|dv|You see sey I '''black''' so so wine colour dey fit, e dey fit '''black''' people. |(LAG_01_Hairdressing_M__15, You see I'm black, so wine colour looks good... it looks good on black people.)}}
+
#:* {{ux|dv| As I enter Cameroon, na only '''black''', '''black''' I dey see o. |(NST_cleaned__20244, As I got to Cameroon, I saw only black people.)}}
#:* {{ux|dv|As I enter Cameroon, na only '''black''', '''black''' I dey see o. |(NST_cleaned__20244, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|E fit happen to anybodi, whether dem '''black''' or white or dem dey for Africa, Asia or Europe. |(bbc__44474, It can happen to anybody, whether you are black or white; from Asia or Europe.)}}
#:* {{ux|dv|E fit happen to anybodi, whether dem '''black''' or white or dem dey for Africa, Asia or Europe. |(bbc__44474, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[dudu]]
+
* [[dudu]]  
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[yellow]]
 
* [[yellow]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''black''
 
* English: ''black''

Latest revision as of 15:09, 28 March 2022

Naija

Etymology

From English: black

Pronunciation

  • blâk

Play Play

Adjective

  1. Di color of someting wey dark.
    • For Ghana red and black na traditional colours for mourning.  — (bbc__9949, Red and black is the traditional colour for mourning in Ghana.)
  2. Di color of di skin of person wey dark.
    • You see sey I black so so wine colour dey fit, e dey fit black people.  — (LAG_01_Hairdressing_M__15, You see I am dark in complexion, so wine colour looks good... it looks good on people with dark complexion.)
    • As I enter Cameroon, na only black, black I dey see o.  — (NST_cleaned__20244, As I got to Cameroon, I saw only black people.)
    • E fit happen to anybodi, whether dem black or white or dem dey for Africa, Asia or Europe.  — (bbc__44474, It can happen to anybody, whether you are black or white; from Asia or Europe.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: black