Difference between revisions of "black"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | # | + | #Di color of someting wey dark. |
− | + | #:* {{ux|dv| For Ghana red and '''black''' na traditional colours for mourning.|(bbc__9949, Red and black is the traditional colour for mourning in Ghana.)}} | |
− | #:* {{ux|dv| For Ghana red and '''black''' na traditional colours for mourning |(bbc__9949, Red and black is the traditional colour for mourning in Ghana.)}} | ||
#Di color of di skin of person wey dark. | #Di color of di skin of person wey dark. | ||
− | #:* {{ux|dv|You see sey I '''black''' so so wine colour dey fit, e dey fit '''black''' people. |(LAG_01_Hairdressing_M__15, You see I am dark in complexion, so wine colour looks good... it looks good on | + | #:* {{ux|dv|You see sey I '''black''' so so wine colour dey fit, e dey fit '''black''' people. |(LAG_01_Hairdressing_M__15, You see I am dark in complexion, so wine colour looks good... it looks good on people with dark complexion.)}} |
− | #:* {{ux|dv|As I enter Cameroon, na only '''black''', '''black''' I dey see o. |(NST_cleaned__20244, As I got to Cameroon, I saw only black people.)}} | + | #:* {{ux|dv| As I enter Cameroon, na only '''black''', '''black''' I dey see o. |(NST_cleaned__20244, As I got to Cameroon, I saw only black people.)}} |
− | #:* {{ux|dv|E fit happen to anybodi, whether dem '''black''' or white or dem dey for Africa, Asia or Europe. |(bbc__44474, It | + | #:* {{ux|dv|E fit happen to anybodi, whether dem '''black''' or white or dem dey for Africa, Asia or Europe. |(bbc__44474, It can happen to anybody, whether you are black or white; from Asia or Europe.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 15:09, 28 March 2022
Naija
Etymology
From English: black
Pronunciation
- blâk
Adjective
- Di color of someting wey dark.
- For Ghana red and black na traditional colours for mourning. — (bbc__9949, Red and black is the traditional colour for mourning in Ghana.)
- Di color of di skin of person wey dark.
- You see sey I black so so wine colour dey fit, e dey fit black people. — (LAG_01_Hairdressing_M__15, You see I am dark in complexion, so wine colour looks good... it looks good on people with dark complexion.)
- As I enter Cameroon, na only black, black I dey see o. — (NST_cleaned__20244, As I got to Cameroon, I saw only black people.)
- E fit happen to anybodi, whether dem black or white or dem dey for Africa, Asia or Europe. — (bbc__44474, It can happen to anybody, whether you are black or white; from Asia or Europe.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: black