black
Naija
Etymology
From English: black
Pronunciation
- blâk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 904
- Frequency in raw corpus: 455
- Frequency rank in raw corpus: 698
Adjective
- Na di color of someting wey dark.
- I get black. — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__76, I have the colour black.)
- AFP For Ghana red and black na traditional colours for mourning — (bbc__9949, __no translation__)
- Na di color of di skin of person wey dark.
- You see sey I black so so wine colour dey fit, e dey fit black people. — (LAG_01_Hairdressing_M__15, You see I'm black, so wine colour looks good... it looks good on black people.)
- As I enter Cameroon, na only black, black I dey see o. — (NST_cleaned__20244, __no translation__)
- E fit happen to anybodi, whether dem black or white or dem dey for Africa, Asia or Europe. — (bbc__44474, __no translation__)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: black