black

Naija

Etymology

From English: black

Pronunciation

  • blâk

Play Play

Adjective

  1. Na di color of someting wey dark.
    • I get black.  — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__76, I have the colour black.)
    • For Ghana red and black na traditional colours for mourning  — (bbc__9949, Red and black is the traditional colour for mourning in Ghana.)
  2. Na di color of di skin of person wey dark.
    • You see sey I black so so wine colour dey fit, e dey fit black people.  — (LAG_01_Hairdressing_M__15, You see I am dark in complexion, so wine colour looks good... it looks good on black people.)
    • As I enter Cameroon, na only black, black I dey see o.  — (NST_cleaned__20244, As I got to Cameroon, I saw only black people.)
    • E fit happen to anybodi, whether dem black or white or dem dey for Africa, Asia or Europe.  — (bbc__44474, It could happen to anybody, whether you are black or white; from Asia or Europe.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: black