blade
Naija
Etymology
From English: razor blade
Pronunciation
- blêd
Noun
- Someting wey sharp wey fit cut person.
- Cut am with blade. — (Egbokhare_2021, Cut it with a razor blade.)
- For school, we dey use blade sharp pencil. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, At school, razor blades are used to sharpen pencils.)
Synonyms
Translations
- English: razor blade