razor

Naija

Etymology

From English: razor

Pronunciation

  • rézɔ̀

Play Play

Noun

  • Someting wey be like small metal wey flat wey dem dey fit use shave and cut tings like pencil and paper.
  • Dis razor don cut me for finger.  — ( I cut m finger with the razor blade.)
  • Makeup artist dey use razor shape brows.  — (Makeup artist make use of razor blade in shaping the brows.)

Synonym

Translation

  • English: razor blade