blade

Revision as of 11:31, 8 January 2021 by 154.66.41.118 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: razor blade

Pronunciation

  • blêd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 10
  • Frequency rank in raw corpus: 7897

Noun

Na thing wey sharp wey fit injure person.

  • Cut am with blade.  — (Egbokhare_2021, Cut it with a razor blade.)
  • For school, wey dey use blade sharp pencil.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, At school, razor blade is use in sharping the pencil.)

Synonyms

Translations

  • English: razor blade