blade

Naija

Etymology

From English: razor blade

Pronunciation

  • blêd

Play Play


Noun

  • Someting wey sharp wey fit cut person.
  • Cut am with blade.  — (Egbokhare_2021, Cut it with a razor blade.)
  • For school, we dey use blade sharp pencil.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, At school, razor blade is use in sharping the pencil.)

Synonyms

Translations

  • English: razor blade