blade

Revision as of 15:16, 28 March 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: razor blade

Pronunciation

  • blêd

Play Play


Noun

  • Someting wey sharp wey fit cut person.
  • Cut am with blade.  — (Egbokhare_2021, Cut it with a razor blade.)
  • For school, we dey use blade sharp pencil.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, At school, razor blades are used to sharpen pencils.)

Synonyms

Translations

  • English: razor blade