Difference between revisions of "blend"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(10 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''blend'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-blend.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-blend.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-blend.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-blend.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | #Sey person join group wey no be every body dey join. | |
− | # | + | #:* {{ux|dv| I talk am sey e don go '''blend''' naim make am dey do gragra. E go '''blend''' with them. |(Egbokhare_2020, I said it. He has joined a secret cult that's why he is proving stubborn.)}} |
− | #: {{ux|dv|I talk am sey e don go '''blend''' naim make am dey do gragra. E go '''blend''' with them. |(I said it | ||
− | |||
− | |||
− | |||
#Make person dey mingle with other kind of people. | #Make person dey mingle with other kind of people. | ||
− | #: {{ux|dv|That time, I learn from the way Brother Franz take '''blend''' with the people for the area. |(jw__3167, | + | #:* {{ux|dv|That time, I learn from the way Brother Franz take '''blend''' with the people for the area. |(jw__3167, At that time, I learnt from the way Brother Franz interracted with the people from the vicinity.)}} |
− | #: {{ux|dv|So I con dey like '''blend''', '''blend''', | + | #:* {{ux|dv|So I con dey like '''blend''', '''blend''', |(KAD_13_Entering-University_MG__78, So I was trying to blend in.)}} |
− | # | + | #Make person join two tings together. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|E dey easy for person to take '''blend''' history wit any oder course. |(NST_cleaned__34117, It is easy for someone to combine history with other courses)}} |
− | #: {{ux|dv|e | + | #Make someting mix well with anoder ting. |
− | + | #:* {{ux|dv|But you know sey e no, e no, e no '''blend'''|(JOS_06_Ear-Piercing_DG__55, But you know that it doesn't fit.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''blend'' |
Latest revision as of 15:19, 28 March 2022
Naija
Etymology
From English: blend
Pronunciation
- blɛ̂nd
Verb
- Sey person join group wey no be every body dey join.
- I talk am sey e don go blend naim make am dey do gragra. E go blend with them. — (Egbokhare_2020, I said it. He has joined a secret cult that's why he is proving stubborn.)
- Make person dey mingle with other kind of people.
- That time, I learn from the way Brother Franz take blend with the people for the area. — (jw__3167, At that time, I learnt from the way Brother Franz interracted with the people from the vicinity.)
- So I con dey like blend, blend, — (KAD_13_Entering-University_MG__78, So I was trying to blend in.)
- Make person join two tings together.
- E dey easy for person to take blend history wit any oder course. — (NST_cleaned__34117, It is easy for someone to combine history with other courses)
- Make someting mix well with anoder ting.
- But you know sey e no, e no, e no blend — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__55, But you know that it doesn't fit.)
Translations
- English: blend