Difference between revisions of "blend"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: ''blend''
+
From English: ''blend''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 13:24, 14 January 2021

Naija

Etymology

From English: blend

Pronunciation

  • blɛ̂nd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 967
  • Frequency in raw corpus: 24
  • Frequency rank in raw corpus: 4861

Verb

Sey person belong to group wey no be every body dey join.

  1. I talk am sey e don go blend naim make am dey do gragra. E go blend with them.  — (Egbokhare_2020, I said it that e has joined a secret cult that's why he is proving stubborn. He/she will fit in with them.)
  2. Make someting mix well with anoder ting.
    But you know sey e no, e no, e no blend, e no blend.  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__55, But you know that it doesn't...it doesn't...it doesn't fit...it doesn't fit.)
    Na blend of di old and di young.  — (bbc__31962, __no translation__)
  3. Make person dey mingle with other kind of people.
    That time, I learn from the way Brother Franz take blend with the people for the area.  — (jw__3167, __no translation__)
    So I con dey like blend, blend, blend, blend.  — (KAD_13_Entering-University_MG__78, So I was trying to blend in, blend in, blend in, blend in.)
  4. Make two mix two tings together.
    So dat one... e dey easy for person to take blend history wit any oder course.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__34, So that one... it's easy to blend history with other courses.)
    e dey easy for person to take blend history wit any oder course.  — (NST_cleaned__34117, __no translation__)

Translations

  • English: blend