Difference between revisions of "blend"

Line 15: Line 15:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Sey person belong to group wey no be every body dey join.
+
#Sey person belong to group wey no be every body dey join.
#: {{ux|dv|I talk am sey e don go '''blend''' naim make am dey do gragra. E go '''blend''' with them. |(Egbokhare_2020, I said it that e has joined a secret cult that's why he is proving stubborn. He/she will fit in with them.)}}
+
:* {{ux|dv| I talk am sey e don go '''blend''' naim make am dey do gragra. E go '''blend''' with them. |(Egbokhare_2020, I said it that e has joined a secret cult that's why he is proving stubborn. He/she will fit in with them.)}}
 
#Make someting mix well with anoder ting.
 
#Make someting mix well with anoder ting.
#: {{ux|dv|But you know sey e no, e no, e no '''blend''', e no '''blend'''. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__55, But you know that it doesn't...it doesn't...it doesn't fit...it doesn't fit.)}}
+
:* {{ux|dv|But you know sey e no, e no, e no '''blend'''|(JOS_06_Ear-Piercing_DG__55, But you know that it doesn't fit.)}}
#: {{ux|dv|Na '''blend''' of di old and di young. |(bbc__31962, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Na '''blend''' of di old and di young. |(bbc__31962,It is a mixture of both old and young.)}}
 
#Make person dey mingle with other kind of people.
 
#Make person dey mingle with other kind of people.
#: {{ux|dv|That time, I learn from the way Brother Franz take '''blend''' with the people for the area. |(jw__3167, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|That time, I learn from the way Brother Franz take '''blend''' with the people for the area. |(jw__3167, At that time, I learnt from the way Brother Franz interracted with the people from the vicinity.)}}
#: {{ux|dv|So I con dey like '''blend''', '''blend''', '''blend''', '''blend'''. |(KAD_13_Entering-University_MG__78, So I was trying to blend in, blend in, blend in, blend in.)}}
+
:* {{ux|dv|So I con dey like '''blend''', '''blend''', |(KAD_13_Entering-University_MG__78, So I was trying to blend in.)}}
 
#Make two mix two tings together.  
 
#Make two mix two tings together.  
#: {{ux|dv|So dat one... e dey easy for person to take '''blend''' history wit any oder course. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__34, So that one... it's easy to blend history with other courses.)}}
+
:* {{ux|dv|E dey easy for person to take '''blend''' history wit any oder course. |(NST_cleaned__34117, It is easy for someone to combine history with other courses)}}
#: {{ux|dv|e dey easy for person to take '''blend''' history wit any oder course. |(NST_cleaned__34117, __no translation__)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''blend''
 
* English: ''blend''

Revision as of 13:52, 14 January 2021

Naija

Etymology

From English: blend

Pronunciation

  • blɛ̂nd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 967
  • Frequency in raw corpus: 24
  • Frequency rank in raw corpus: 4861

Verb

  1. Sey person belong to group wey no be every body dey join.
  • I talk am sey e don go blend naim make am dey do gragra. E go blend with them.  — (Egbokhare_2020, I said it that e has joined a secret cult that's why he is proving stubborn. He/she will fit in with them.)
  1. Make someting mix well with anoder ting.
  • But you know sey e no, e no, e no blend  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__55, But you know that it doesn't fit.)
  • Na blend of di old and di young.  — (bbc__31962,It is a mixture of both old and young.)
  1. Make person dey mingle with other kind of people.
  • That time, I learn from the way Brother Franz take blend with the people for the area.  — (jw__3167, At that time, I learnt from the way Brother Franz interracted with the people from the vicinity.)
  • So I con dey like blend, blend,  — (KAD_13_Entering-University_MG__78, So I was trying to blend in.)
  1. Make two mix two tings together.
  • E dey easy for person to take blend history wit any oder course.  — (NST_cleaned__34117, It is easy for someone to combine history with other courses)

Translations

  • English: blend