Difference between revisions of "blend"
(→Verb) |
(→=SVC) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | ====SVC=== | + | ====SVC==== |
#Sey person belong to group wey no be every body dey join. | #Sey person belong to group wey no be every body dey join. | ||
#:* {{ux|dv| I talk am sey e don go '''blend''' naim make am dey do gragra. E go '''blend''' with them. |(Egbokhare_2020, I said it. He has joined a secret cult that's why he is proving stubborn.)}} | #:* {{ux|dv| I talk am sey e don go '''blend''' naim make am dey do gragra. E go '''blend''' with them. |(Egbokhare_2020, I said it. He has joined a secret cult that's why he is proving stubborn.)}} |
Revision as of 14:01, 15 January 2021
Naija
Etymology
From English: blend
Pronunciation
- blɛ̂nd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 967
- Frequency in raw corpus: 24
- Frequency rank in raw corpus: 4861
Verb
SVC
- Sey person belong to group wey no be every body dey join.
- I talk am sey e don go blend naim make am dey do gragra. E go blend with them. — (Egbokhare_2020, I said it. He has joined a secret cult that's why he is proving stubborn.)
- Make person dey mingle with other kind of people.
- That time, I learn from the way Brother Franz take blend with the people for the area. — (jw__3167, At that time, I learnt from the way Brother Franz interracted with the people from the vicinity.)
- So I con dey like blend, blend, — (KAD_13_Entering-University_MG__78, So I was trying to blend in.)
- Make person join two tings together.
- E dey easy for person to take blend history wit any oder course. — (NST_cleaned__34117, It is easy for someone to combine history with other courses)
- Make someting mix well with anoder ting.
- But you know sey e no, e no, e no blend — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__55, But you know that it doesn't fit.)
Translations
- English: blend