bless
Naija
Etymology
From: English bless
Pronunciation
- blɛ̂s
Verb
- Make person talk sey good ting go follow person.
- I wan make God con even bless me, bless my people, bless my family. — (M_ENU_36_I go go outside country, I want God to bless me, bless my people, bless my family. )
- Make person give person someting.
- Dat brah dey bless people well well. — (That brother is very generous.)
Related forms
Antonym
Translation
English: bless