Difference between revisions of "block"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
#Water wey don taye for freezer wey don strong. | #Water wey don taye for freezer wey don strong. | ||
#: {{ux|dv| I dey buy '''block''' put for my drinks since light no dey. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I buy big icecubes to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)}} | #: {{ux|dv| I dey buy '''block''' put for my drinks since light no dey. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I buy big icecubes to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)}} | ||
− | + | #: {{ux|dv| I dey sell block and pure water for park. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I sell icecubes and satchet water at the car park.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[ ice block]] | * [[ ice block]] |
Revision as of 14:58, 11 January 2021
Naija
Etymology
From English: block
Pronunciation
- blôk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2859
- Frequency in raw corpus: 410
- Frequency rank in raw corpus: 762
Noun
- Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
- Each block sef, we dey get like, like twenty houses for each block. — (NST_cleaned__22841, From each bricks, we get like twenty houses for each bricks.)
- Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di block — (bbc__70590, The bricks are built from dirts that are recycleable.)
- Water wey don taye for freezer wey don strong.
- I dey buy block put for my drinks since light no dey. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I buy big icecubes to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)
- I dey sell block and pure water for park. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I sell icecubes and satchet water at the car park.)
Synonym
Translations
- English: bricks, big icecubes
Verb
- Make person meet anoder person for secret to give am egunje.
- If you no block di lecturer, you no go pass o. — Egbokhareno translation
- I go block di James for office. — (I will meet Jame in the office.)
- Make dem use someting cover someting or somewhere.
- Dem come use big stone block the front. — (jw__28089, __no translation__)
- We come use newspaper take block the space. — (jw__9371, __no translation__)
- Dem block di Lagos/Abeoukuta express way. — (bbc__53089, __no translation__)
- Dem carry my tyre block road say make motor no pass. — (bbc__705, __no translation__)
- Make dem stop person or someting.
- APC dey use moni block' women to run for political office' Kemi Adeosun say she shock say her NYSC certificate na fake — (bbc__8626, __no translation__)
- Di storm blow away ships wey dem park come block di harbour so other ships no fit pass. — (bbc__38597, __no translation__)
Antonyms
Translations
- English: bribe, block