block
Naija
Etymology
From English: block
Pronunciation
- blôk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2859
- Frequency in raw corpus: 410
- Frequency rank in raw corpus: 762
Noun
- Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
- Each block sef, we dey get like, like twenty houses for each block. — (NST_cleaned__22841, __no translation__)
- Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di block — (bbc__70590, __no translation__)
- Water wey don taye for freezer wey don strong.
- I dey buy block put for my drinks since light no dey. — (bbc__705, __no translation__)
- I dey buy block put for my drinks since light no dey. — (bbc__705, __no translation__)
Synonmy
Translations
- English: bricks, big icecubes
Verb
- Make person meet anoder person for secret to give am egunje.
- If you no block di lecturer, you no go pass o. — Egbokhareno translation
- I go block di James for office. — (I will meet Jame in the office.)
- Make dem use someting cover someting or somewhere.
- Dem come use big stone block the front. — (jw__28089, __no translation__)
- We come use newspaper take block the space. — (jw__9371, __no translation__)
- Dem block di Lagos/Abeoukuta express way. — (bbc__53089, __no translation__)
- Dem carry my tyre block road say make motor no pass. — (bbc__705, __no translation__)
- Make dem stop person or someting.
- APC dey use moni block' women to run for political office' Kemi Adeosun say she shock say her NYSC certificate na fake — (bbc__8626, __no translation__)
- Di storm blow away ships wey dem park come block di harbour so other ships no fit pass. — (bbc__38597, __no translation__)
Antonyms
Translations
- English: bribe, block