block

Revision as of 15:35, 11 January 2021 by 154.66.32.154 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: block

Pronunciation

  • blôk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2859
  • Frequency in raw corpus: 410
  • Frequency rank in raw corpus: 762

Noun

  1. Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
    • Each block sef, we dey get like, like twenty houses for each block.  — (NST_cleaned__22841, From each bricks, we get like twenty houses for each bricks.)
    • Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di block  — (bbc__70590, The bricks are built from dirts that are recycleable.)
  2. Water wey don taye for freezer wey don strong.
    • I dey buy block put for my drinks since light no dey.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I buy big icecubes to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)
    • I dey sell block and pure water for park.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I sell icecubes and satchet water at the car park.)

Synonym

Translations

  • English: bricks, big icecubes

Verb

  1. Make person meet anoder person for secret to give am egunje.
    If you no block di lecturer, you no go pass o.  — Egbokhareno translation
    I go block di James for office.  — (I will meet Jame in the office.)
  2. Make dem use someting cover someting or somewhere.
    Dem come use big stone block the front.  — (jw__28089, __no translation__)
    We come use newspaper take block the space.  — (jw__9371, __no translation__)
    Dem block di Lagos/Abeoukuta express way.  — (bbc__53089, __no translation__)
    Dem carry my tyre block road say make motor no pass.  — (bbc__705, __no translation__)
  3. Make dem stop person or someting.
    APC dey use moni block' women to run for political office' Kemi Adeosun say she shock say her NYSC certificate na fake  — (bbc__8626, __no translation__)
    Di storm blow away ships wey dem park come block di harbour so other ships no fit pass.  — (bbc__38597, __no translation__)

Antonyms

Translations

  • English: bribe, block