Difference between revisions of "blomblom"

(Created page with "Go look blowblow")
 
 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 1: Line 1:
Go look [[blowblow]]
+
==Naija==
 +
===Alternative forms===
 +
* [[blowblow]], [[blow blow]]
 +
 
 +
===Etymology===
 +
From: English ''blow''
 +
 
 +
===Pronunciation===
 +
* blǒmblóm
 +
<sm2>Pcm-ng-blowblow.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-blowblow.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Noun===
 +
* Wetin be like rubber wey dey big if dem blow air for inside.
 +
:* {{ux|dv|I don dey beg am make e help me blow my '''blomblom'''.| (NSC_2021, I have been begging him to help me blow my balloon. ) }}
 +
:* {{ux|dv| E no get how you no go see '''blomblom''' for pikin birthday party. |(NSC_2021, It's not possible for You not to see balloons at a birthday party.)}}
 +
 
 +
====Translations====
 +
* English: ''balloon''

Latest revision as of 15:55, 28 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English blow

Pronunciation

  • blǒmblóm

Play

Noun

  • Wetin be like rubber wey dey big if dem blow air for inside.
  • I don dey beg am make e help me blow my blomblom.  —  (NSC_2021, I have been begging him to help me blow my balloon. )
  • E no get how you no go see blomblom for pikin birthday party.  — (NSC_2021, It's not possible for You not to see balloons at a birthday party.)

Translations

  • English: balloon