Difference between revisions of "blood"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''blood''
 
From: English ''blood''
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* blͻ̂d
 
* blͻ̂d
 
<sm2>Pcm-ng-blood.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-blood.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-blood.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-blood.m.ogg</sm2>  
 
 
===Noun===
 
===Noun===
#Red liquid wey dey flow for animal body.
+
#Red Water wey de dey inside human being or animal body dey help make di body correct.
#:*{{ux|dv|As im fall pah, '''blood''' dey come out. |(NSC_Tella_2020, As he fell down, blood was gushing out profusely.)}}
+
#:*{{ux|dv|As razor blade cut e hand na so '''blood''' begin come out. |(NSC_2021, He began bleeding on having a razor cut.)}}
 
#Person wey be family relation.
 
#Person wey be family relation.
#:*{{ux|dv|See dat guy, na my '''blood''' im be. |(NSC_Tella_2020, Look at that guy, he is my family member.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na '''blood''' we be so abeg look my eye forgive am for wetin e do. |(NSC_2021, Please pardon the wrong for my sakes because he is my relation.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 07:48, 23 August 2021

Naija

Etymology

From: English blood

Pronunciation

  • blͻ̂d

Play Play

Noun

  1. Red Water wey de dey inside human being or animal body dey help make di body correct.
    • As razor blade cut e hand na so blood begin come out.  — (NSC_2021, He began bleeding on having a razor cut.)
  2. Person wey be family relation.
    • Na blood we be so abeg look my eye forgive am for wetin e do.  — (NSC_2021, Please pardon the wrong for my sakes because he is my relation.)

Synonyms

Translations

  • English: blood, kin