blow

Naija

Etymology

From English: blow

Pronunciation

  • blô

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 15
  • Frequency rank in NSC treebank: 569
  • Frequency in raw corpus: 296
  • Frequency rank in raw corpus: 999

Noun

  1. Sey two people dey fight.
    E give am blow  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He will become popular one day.)
    But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty blow for the back of im head.  — (bbc__22625, __no translation__)
  2. Bad ting wey happen.
    Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy blow for di goment wey carri anti-coruption fight for head.  — (bbc__12977, __no translation__)

Translations

  • English: fight, blow

Verb

Intransitive

  1. Sey person hammer.
    • Dat na di time wey di work wey I dey do blow.  — (bbc__7425, __no translation__)
    • We want blow.  — (LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)
  2. Make someting move fast.
    • As di car blow come, we zoom comot.  — (Egbokhare_2020, As the car sped towards us, we ran away.)
  3. Make breeze carry someting.
    • Breeze don dey blow.  — (jw__5069, __no translation__)
    • Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey blow.  — (jw__44011, __no translation__)

Transitive

  • One day, breeze go blow foul yansh open.  — (One day, your evil deeds will be exposed.)
  1. Make someting make air touch person.
    • Fan dey blow me for here.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He will become popular one day.)

Intransitive

  1. Make person dey popular.
    • Im must blow one day.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)
    • For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go blow.  — (bbc__51224, __no translation__)
    • Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan blow like Ronaldo  — (bbc__66754, __no translation__)
  2. Make person dey fight.
    • blow am...  — (NST_cleaned__34716, __no translation__)

Transitive

  • Im blow di guy.  — (He/she punched the guy.)

Intransitive

  1. Make person dey talk.
    • Blow grammar.  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)
    • Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im blow lie to police say di chief of staff to di Kogi State governor, Edward Onoja David, try kill am for Ayetoro-Gbede inside di state last year.  — (bbc__94933, __no translation__)
  2. Make someting sound.
    • E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet blow.”​— 1 Cor.  — (jw__9309, __no translation__)

Transitive

  1. When person blow air inside someting make sound for fit comot.
    • As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey blow flute dey blow am.  — (katakata__63, __no translation__)
  2. Make person make air for im mouth.
    • By di time referee blow final whistle, fans dey vex, begin boo dem.  — (bbc__23951, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: to speed, to talk, to punch, to blow