Difference between revisions of "blowblow"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin be like rubber wey dey big if dem blow air for inside.
 
* Wetin be like rubber wey dey big if dem blow air for inside.
:* {{ux|dv|I don dey beg am make e help me blow my '''blowblow'''.| ( I have been begging him to help me blow my balloon. ) }}
+
:* {{ux|dv|I don dey beg am make e help me blow my '''blowblow'''.| (NSC_2021, I have been begging him to help me blow my balloon. ) }}
 +
:* {{ux|dv| E no get how you no go see '''blowblow''' for pikin birthday party. |(NSC_2021, You'll definitely see balloons at Children' birthday parties.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''ballon''
+
* English: ''balloon''

Revision as of 12:53, 14 May 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English blow

Pronunciation

  • blȏbló

Play

Noun

  • Wetin be like rubber wey dey big if dem blow air for inside.
  • I don dey beg am make e help me blow my blowblow.  —  (NSC_2021, I have been begging him to help me blow my balloon. )
  • E no get how you no go see blowblow for pikin birthday party.  — (NSC_2021, You'll definitely see balloons at Children' birthday parties.)

Translations

  • English: balloon