blowblow

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English blow

Pronunciation

  • blȏbló

Play

Noun

  • Wetin be like rubber wey dey big if dem blow air for inside.
  • I don dey beg am make e help me blow my blowblow.  —  ( I have been begging him to help me blow my balloon. )

Translations

  • English: ballon