blowblow

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English blow

Pronunciation

  • blǒbló

Play

Noun

  • Wetin be like rubber wey dey big if dem blow air for inside.
  • I don dey beg am make e help me blow my blowblow.  —  (NSC_2021, I have been begging him to help me blow my balloon. )
  • E no get how you no go see blowblow for pikin birthday party.  — (NSC_2021, You'll definitely see balloons at Children' birthday parties.)

Translations

  • English: balloon