blowblow
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English blow
Pronunciation
- blǒmblóm
Noun
- Wetin be like rubber wey dey big if dem blow air for inside.
- I don dey beg am make e help me blow my blowblow. — (NSC_2021, I have been begging him to help me blow my balloon. )
- E no get how you no go see blowblow for pikin birthday party. — (NSC_2021, You'll definitely see balloons at Children' birthday parties.)
Translations
- English: balloon