Difference between revisions of "bo"

Line 8: Line 8:
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
* Fashe person.
+
Word wey person dey put join talk to show how e dey feel when e no happy for someting.
:* {{ux|dv|Leave am '''bo'''. |(Egbokhare_2020, Leave him!)}}
+
:*{{ux|dv|Leave am '''bo''' make e dey price kobo kobo for Iphone; e never ready to buy [[correct]] phone. |(Egbokhare_2020, Leave him alone to keep looking for a very cheap Iphone; he's not ready to buy a good phone!)}}
 +
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[jor]]
 
* [[jor]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''please!''
 
* English: ''please!''

Revision as of 15:50, 24 August 2021

Naija

Etymology

From unknown

Pronunciation

Play Play

Interjection

Word wey person dey put join talk to show how e dey feel when e no happy for someting.

  • Leave am bo make e dey price kobo kobo for Iphone; e never ready to buy correct phone.  — (Egbokhare_2020, Leave him alone to keep looking for a very cheap Iphone; he's not ready to buy a good phone!)

Synonyms

Translations

  • English: please!