jor

Naija

Etymology

From: Yoruba jọr.

Pronunciation

  • dʒɔ̌

Play Play

Interjection

  1. Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
    • You still dey drag leg, I don comot jor.  — (You are delaying; I am leaving!)
    • Ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.  — (D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)
  2. Word wey person dey take beg make person do someting.
    • Jor, bring dat cup wey dey ontop table.  — (Please bring me the cup on the table.)
  3. Word wey de dey use warn person.
    • Alaye, comot for road Jor!  — (Fella, get out of the way!)
    • I don tell you, no follow my mama talk dat kind talk again jor.  — (I have told you, don’t talk to my mother like that again, please!)

Synonyms

Translations

  • English: please