bo
Naija
Etymology
From unknown
Pronunciation
- bǒ
Interjection
- Word wey person dey put join talk make e use am show sey di talk don tire am.
- Leave am bo make e dey price kobo kobo for Iphone; e never ready to buy correct phone. — (Egbokhare_2020, Leave him alone to keep looking for a very cheap Iphone; he's not ready to buy a good phone!)
Synonyms
Translations
- English: please!